Joeboy - Beginning (Visualizer)
Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.” 
 
Stream & Download Beginning Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBeginning 
 
Lyrics 
 
Omo walai  
If them point gun to my head say make I deny you  
I go tell them sey lai lai  
No be lie  
I fit to spend all of my money on you [oh no] 
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah] 
Give you loving till you say e don do [ye ye] 
 
Special type of feeling that I feel when I’m with you  
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you 
I want your heart and soul and your own body too 
I can’t let you go 
 
I’m beginning to begin to fall in love 
I’m beginning to begin to fall in love 
I’m beginning to begin to fall in love 
 
This love no be ordinary thing  
You suppose to be one night fling  
But now I don dey catch feelings  
I dey vex when i see you with another person  
Oh no  
I no dey concentrate no more  
Make we felicitate jowo  
Hold me tight and rub on my head baby o 
Make I feel alright [ye ye] 
 
Special type of feeling that I feel when I’m with you  
O n du n mo mi anytime wey I dey with you 
I want your heart and soul and your own body too 
I can’t let you go 
 
I’m beginning to begin to fall in love 
I’m beginning to begin to fall in love 
I’m beginning to begin to fall in love 
 
Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o] 
As I dey call you make you answer 
As I dey call you make you  
I’m beginning to begin to fall in love 
 
Ohema o as I dey call you make you answer  
As I dey call you make you answer 
As I dey call you make you answer 
 
So whenever you hear this vibe 
I just want you to vibe with it  
‘Cause it’s a banger 
Joeboy give them  
Joeboy give them  
Joe Joe Joeboy ‘pon deck 
 
Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel 
 
More from Joeboy 
BABY (Official Video): https://youtu.be/pp6xej5xWfs 
BABY (Visualizer): https://youtu.be/I6wzhp4g2Cw 
FAAJI ft. Mr Eazi: https://youtu.be/0CM9qusGP6g 
FIRE with GuiltyBeatz & King Promise: https://youtu.be/oze_ljK1MVI 
FAKOSI: https://youtu.be/fiaGYYeDkT0 
 
Connect with Joeboy: 
Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic... 
Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial 
Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/ 
Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial 
YouTube: https://www.youtube.com/channel/UCv3E.. 
 
More from emPawa Africa  
Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD 
Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9 
Watch emPawa Room Here: https://bit.ly/2XEcXFq 
Watch emPawa Live Here: https://bit.ly/2XLvj8z 
 
Keep up to date here: 
http://www.empawaafrica.com/ 
https://www.instagram.com/empawaafrica/ 
https://twitter.com/emPawaAfrica 
 
#Joeboy #Beginning #Baby #emPawaAfrica
 
                                            
 
			 
			 
			![Joeboy - Sip (Alcohol) [Official Music Video]](https://i.ytimg.com/vi/UEcAPvoSe_8/maxresdefault.jpg) 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			![KOJO BLAK - Excellent (w/ Kelvyn Boy) [Official Visualizer]](https://i.ytimg.com/vi/rEsrYxgxryQ/maxresdefault.jpg) 
			 
			 
			
SORT BY- 
						 תגובות ראשיות
					
- 
						 תגובות אחרונות