Ruger - Jay Jay (Official Music Video)
Stream 'Jay Jay' - https://ingrv.es/jay-jay-i2e-1 
 
Lyrics:  
 
Eh eh 
Oh oh 
Everybody say Ruger 
Ruger!!!!! 
Say Ruger 
Ruger!!!!! 
Say Ahn Ahn  
Ahn Ahn!!!!!! 
Are you ready to party tonight  
Kuk dah tin!!!!! 
  
If a girl worry me I delete her 
Put her inside the bin bag 
So why won’t she be bitter  
She ordered a good man  
But she got a bad man  
She nuh fi live without social media  
Stalking me with her finsta yeah 
She Dey try make me her mister  
Ain’t nobody gat time fi that amina 
  
As you can see  
You need plan B 
Pregnancy is not for me 
Tread carefully  
Ashanalee 
No try put me for trouble gyal 
She asking boy what are we 
We better be what we have been 
No stress me no fast forward me 
She wan tackle me 
  
Me wey Dey dribble tey tey 
And I Dey ball like jay jay 
I Dey play home and away 
And I Dey give dem gege gege 
Tey tey 
Me wey dey dribble jay jay 
And I dey bring my A game  
Coz I dey give them gege gege 
  
She want to dance with kukuruku (Dat Thing) 
Next thing she wanting me too 
If it is impromptu  
She still coming through  
She also gives emotional support too 
These girls don’t know what they want sometimes  
They want love also want to do short time 
You can’t love me you just dey waste your time 
Ain’t nobody gat time fi that amina 
  
As you can see  
You need plan B 
Pregnancy is not for me 
Tread carefully  
Ashanalee 
No try put me for trouble gyal 
She asking boy what are we 
We better be what we have been 
No stress me no fast forward me 
She wan tackle me 
  
Me wey Dey dribble tey tey 
And I Dey ball like jay jay 
I Dey play home and away 
And I Dey give dem gege gege 
Tey tey 
Me wey dey dribble jay jay 
And I dey bring my A game  
Coz I dey give them gege gege 
  
Eh eh 
Oh oh 
Eh eh 
Oh oh
 
                                            
 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			![Golden Sammy- Chilayilayi [Motivational  Military Song] Official Video](https://i.ytimg.com/vi/tDxc049pM64/maxresdefault.jpg) 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			 
			
SORT BY- 
						 I migliori commenti
					
- 
						 Ultimi commenti